By Faithee
ENGLISH: As it is written in the Bible.
PIDGIN: As dem yan 4 Bible!
ENGLISH: Jesus entered the boat with his
disciples!
PIDGIN: Na im Jesus cum enta canoe wit im padi
dem!
ENGLISH: As the boat was sailing, there was a
great storm!!!
PIDGIN: As d canoe dey go, na im yawa cum gas!!!
ENGLISH: The storm was so great that it was like a
whirl wind!
PIDGIN: as d yawa dey, na im kasala cum burst!!
ENGLISH: The disciples became so afraid and they
shouted master master!
PIDGIN: Na im liva fail im padi dem, na im dem
begin dey hala bros eh! bros eh!!
ENGLISH: Jesus got up and calmed down the
wind!
PIDGIN: Na im Jesus rise up cum arrange d yawa!
ENGLISH: He turned to his disciples and said, oh
ye with little faith!
PIDGIN: Na so Jesus luk im padi dem, shake im
head say UNA FALL MA HAND!
ENGLISH: The disciples replied and said what
manner of man is this?
PIDGIN: im padi dem cum hala sho!! bros J which
kan levels na? U B WINSH?. =)) #Spread d Gospel in waheva lang u can...
Follow @faithee_sly
Comments